GuitarTuna Pick
GuitarTuna

Ottieni l'esperienza completa nell'app

Apri

Life Anagaga accordi facili per chitarra di
Timaya
Timaya

N/A
Intro 1
Am
C
Am
G

Am

G
E
Verse 1
Am

crizy iyafo fino

Yes yes y'all
F

This is a public service announcement
C

Mr Incredible featured by the one
G

and only

Egberi Popsi Number
Am

1 of Bayelsa
Verse 2
F

Enough respect to Jehovah himself

Enough respect to Black
C

buddy yes boss

Everybody wey dey for street o
G

I hope say una dey feel me o
Verse 3
Am

When l keep on hustling

People keep on boning
F

People keep on frowning say
C

l dey waste time
G

Nobody believe me only

Jehovah just keep me
Am

See morning and nite my mama dey pray
F

Say one day l go dey okay
C

When l dey for street the people

wanna bring me down
G

See people wanna wanna make me frown

Life anagaga Life anagaga
Verse 4
Am

Onyemuru na turn
F
C

by turn
G

Life anagaga

Life anagaga
Em
Am
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Em

Life anagaga
Verse 5
Am

When l keep on hustling

When l was struggling
F

Nobody believe in me
C

Nobody have faith in me
G
Em

But l just know say one day e go better
G

I know say one day me l go make am
Am

Now l don dey make am every

bone don dey bone
F

See the people dem want to bring me down
C

No matter how you try the people

wanna bring you down
G

Oh my papa you try dem won

dey make you frown

Life anagaga Life anagaga
Verse 6
Am

Onyemuru na
F
C

turn by turn
G

Life anagaga

Life anagaga

Anagaga
Am
F
C

Onyemuru na turn by turn
Am
G

Life anagaga
Verse 7
Am

It's a brand new life that am living
F

Brand new moto brand new everything
C

Brand new money and a brand new
G

house and a brand new girl oh
Em
Am

Everything about man

be a watabambam
F

When I come everybody
C

wanna rap a pam pam
Em

Dem dey call me Lil Wayne call

me young money
G

Cuz I dey for black buddy black buddy
Am

Anytime I look at my life I want to cry
F

Anytime when I look up water

dey comot from eye
C

That's why anytime that

I sing I just dey say chai
G
Em

Many people want make I die
Am

Carry the horse to stream to drink water
F

You no go force am to drink water
C

You can carry the horse

to stream to drink water
G

Dem want to give me gutter
Am

water Abu Ventures
Verse 8
F

Everybody life anagaga Onyewuru na
C
G

turn by turn
Em
Am

I dey scratch dem like otapiapia
F

I dey chuk dem like say na biabia like

say na biabia
C
G

Onyemuru na turn by turn oh oh
Verse 9
Am

Shoes he gat it gat it got it

Shirt he gat it gat it got it
F

Money I gat it gat it

House I gat it gat it
C

Anything you want oh I can
G

transform ya oh
Am

House l gat it gat it

Money l gat it gat it
F

Clothes l gat it gat it

Shoes l gat it gat it
C

Anything you want anything l can give
G

you oh oh call me M I ya let's go
Verse 10
Am

Way back then l was so razz
F

Before anybody ever heard my vocals
C

Before awards and

the shows and promoters
G

Man dey sleep by himself l mean no girls
Am

I remember wen guys couldn't toast
F

Cuz to toast you need bread and
C

the bread wasn't clothes
Em
Am

And the clothes that we pose
Em

with to get noticed
G

Was from Yaba bend down
Em

and so no chicks
Am

But ask about me now Google M I
F

I gat so many shows

they call me the event guy
C

I fly so many times a year l should rent sky
G

Keep it up for Mr Incredible lent guy
Am

Call M I Mr I don try
F

I gat the doe baby wetin you wan buy
C

And all my enemies now wetin dey wan try
G
Am

I dey glow like the sunshine and now

House l gat it gat it

Money l gat it gat it
F

Clothes l gat l gat it

Cars l gat it gat it
C

Anything you want baby girl l can give you
G

Cuz l gat it gat it
Verse 11

Yes I gat it gat it
Am

House I gat it gat it
F

Shoes I gat it gat it Egberi Popsi

Money I gat it gat it

Anything you want say
C

Anything you want baby
G

girl I can give you o
Verse 12
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Em

Life anagaga
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C
G

I dey strike dem like otapiapia oooo
Am

Apunaka ooo
Verse 13
F

Life anagaga Life

anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G

Soldier go soldier come

Soldier go soldier come
Em
Am

Life anagaga
F

Life anagaga
C

Onyemuru na turn by turn
G
Am

Ti è piaciuto il brano?

Devi accedere per lasciare una valutazione.
Impara a suonare Life Anagaga di Timaya con GuitarTuna

Impara Life Anagaga di Timaya alla chitarra ed esplora 10000 tablature create dai nostri editori verificati.

Che tu stia imparando Life Anagaga di Timaya per la prima volta o perfezionando le tue abilità, GuitarTuna rende più facile esercitarsi su chitarra, basso e pianoforte. Unisciti a 2 milioni di musicisti che già suonano le canzoni che amano su GuitarTuna. Valutato 4/5 sull'App Store.

Una paletta della chitarra acustica con piroli di accordatura

Accordi
  • Am

  • C

  • G

  • F

  • Em

Capotasto: 0

Trasponi

0

Scorrimento automatico20%

Unisciti a milioni di persone che suonano con GuitarTuna

  • Miglior accordatore

    su AppStore e Google Play

  • +

    Valutazione su AppStore e Google Play

  • M

    Download globali

  • k+

    Brani disponibili

Consigliata dai chitarristi di tutto il mondo

  • La migliore app di accordatura di sempre

    MaddProfessor

    Finora ho scaricato molte app per l'accordatura e questa è di gran lunga la migliore. Facile da usare, super intuitiva, e ha un sacco di accordi e brani divertenti per aiutarti a imparare nuova musica. La consiglio vivamente.

  • App ben progettata

    Rose the Black Cat

    Uso principalmente questa app per accordare la mia chitarra, cosa che la rende incredibilmente facile. Ha anche una vasta selezione di brani con cui suonare e ti aiuta a mostrare quali accordi suonare e come posizionare le dita.

  • Mi ha fatto tornare a suonare

    Tuliketsune

    Ho scaricato questa app per accordare una vecchia chitarra e ho notato che ha una funzione che scorre automaticamente mentre suono gli accordi di brani famosi. Per qualche motivo, per me è stato molto più motivante rispetto a qualsiasi altro modo di esercitarmi con la chitarra. Ora mi sto davvero mettendo d'impegno e ricordando i nomi degli accordi 🙂

  • Arma segreta

    Brad

    Non è solo un accordatore (la migliore app per accordare che abbia mai usato, personalmente), ma ha anche un metronomo, giochi, accordi e una miriade di strumenti tra cui scegliere, oltre a essere SUPER facile da navigare. La adoro! Grazie per aver creato un'app fantastica. Da un musicista all'altro, GRAZIE!!!

  • Accordatore molto affidabile

    theNewPaul

    È un'app fantastica! Molto facile da usare e molto affidabile. Se stai iniziando, puoi toglierti un grande pensiero dalla mente, accordando rapidamente e facilmente grazie a questa app. Altamente raccomandata!

  • È il miglior accordatore per chitarra di sempre.

    Caleb Schafli

    Accorda la tua chitarra con precisione per ottenere il suono migliore. Mi piacciono anche tutti gli altri giochi perché ti insegnano a suonare diversi accordi e puoi imparare a identificarli ascoltandoli, oltre a essere tutto offline.

  • Ottima per accordare e suonare

    Lynae T

    Adoro quanto sia facile accordare il mio strumento, trovare con facilità e suonare i miei brani preferiti.