Tonalità: Gb major
Intro 1
D
G
D
Verse 1
Verse 2
Leggo vibe o
D
Oh Lord don't leave my side my side
G
Side my side my side my side
Oh Lord don't leave my side
A
My side my side my side my side
D
Bm
D
Please God don't leave my side
G
Side my side my side
Oh Lord don't leave my side
Verse 3
My side side my side my side
D
Holy
I came into this world and
G
nobody hold me true
If you no work my guy you
D
no go chop oo for real
The people wey dey laugh
G
where dem dey dey
D
Now dem dey hide for shame
Eh Egberi father eh
Say back inna the days dey tell
G
me no bother ehh
Nobody know when I live
with Ebiola papa o
Say right now everybody
dem a call me odo true
D
Say Mani papa o na Gracey
papa oh right
Na Ema papa oh say na
Maya papa oh right
G
Every time I dey come oh say
the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh nobody
D
come my domot
Verse 4
D
Oh Lord don't leave my side
Oloun
G
Oloun don't leave my side oh God
Oh Lord don't leave my side
D
My side my side my side my side
Without you God I go high Oloun
Oh Lord I swear I go die
G
Please God don't leave my side
My side side my side yeah
D
I'm building up my self everyday
Verse 5
D
Cause all these boys them no come to play
G
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water
don pass garri eh
D
Building up my self everyday
Me I bring light like Michael
G
Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don
D
pass garri eh
Egberi father eh yeah
Say back inna the days dem dey
tell me no bother eh chulo eh
G
Nobody know when I live
with Ebiola papa oh
Say right now everybody
dem a call me odo oh
D
Say Mani papa oh na Gracey papa oh
Na Ema papa oh say na
Maya papa oh
G
Everytime I dey come oh say
the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo nobody
Verse 6
come my domot oh
D
No Lord don't leave my side Oloun
G
Side my side my side oh God
Oh Lord don't leave my side
A
D
My side my side my side my side Oloun
God don't leave my side oh God
G
Don't leave my side hello
God don't leave my side eeh
D
Don't leave my side
Please God don't leave my side
G
Oh Lord don't leave my
side ee ah eh
Verse 7
D
All my life dem never thought that
G
man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and
D
know that I must leave the ground
Oh my God I thank you so much cos
G
you never let me down
So nobody for this life wey
D
go ever put me down
Eh Egberi father yo right
Say back inna the days say
eyahme father yo
G
Nobody know when I live
with Ebiola papa oh
Say right now every lady
them a call me odo oh
D
Say Mani papa o na Gracey papa oh
Na Ema papa oh say na Maya papa oh
G
Every time I dey come oh say
the people dey shout o
Na me be Zion papa o nobody
D
come my domot o
Verse 8
D
Please God don't leave my side
G
My side my side
I don't wanna go offside
I don't want my ship to capsize
D
Oh Lord don't leave my side
If you leave my side that
one na suicide yeah
G
Oh Lord don't leave my side
My side my side my side my side oh
D
Leggo
Outro 1
D
G
D
G
Ti è piaciuto il brano?
AccordatoreE A D G B E
AccordiD G A Bm
Altri brani di Timaya
Scopri altri brani e i relativi accordi
Accordi popolari a livello globale
Accordi e tablature più suonati dagli utenti
Aggiunti di recente
Accordi e tablature aggiunti di recente
